Journey Lyrics By Tolibian
If I count it tin ba ka
The love I see plenty pass Barca fan
If I drag it tin ba fa
For my body a dahun like b*nger
Meditating levitating Damu of China
A lotta blessing coming daily biya bukata
Weather nah Bianca pupa ahbi black
Be my padi boya ashidele Jo lo sir lanka
Ore oluwa laiye mhi
Ko m’ehe
Owo owo mi oletan
Bami nambe
E be lucky Abeg
Make we tell them
If nah by hard work
We go kpembe
Ore oluwa laiye mhi
Ko m’ehe
Owo owo mi oletan
Bami nambe
E be lucky Abeg
Make we tell them
If nah by hard work
We go kpembe
Travel from ghana to poland from there back to Africa
Exploring the globe killing shows
big or small get the caluba
The journey is my home
I find joy in journey
The journey is my home
I embrace the journey
Bi abella
Bi abella
See dem they say I dey beef them
I dey on my lane for where I dey gyrate
Dem say I dey diss them
Act like a villain to know a villain
I’m a villain
Ore oluwa laiye mhi
Ko m’ehe
Owo owo mi oletan
Bami nambe
E be lucky Abeg
Make we tell them
If nah by hard work
We go kpembe
Ore oluwa laiye mhi
Ko m’ehe
Owo owo mi oletan
Bami nambe
E be lucky Abeg
Make we tell them
If nah by hard work
We go kpembe
Happy people!
Leave a Reply