Phatiah – Hallelujah Lyrics

 Hallelujah Lyrics By Phatiah (feat. Zlatan)

Ibile
Ayyyyyyy
Astala Astala

Je’omo

VTek Da Awesome

Phatiah

I see you dey worry (worry), I see you wonder (wonder)
When your time go come, when everything go normal
No need to worry (worry), no need to wonder. (Wonder)
Everything go better, everything go normal (astala astala)
You go lowo lowo,
You go kole mole
You go bi mole mo,
You go layo layo
You go lowo lowo,
You go kole mole
You go bi mole mo,

If you believe shout hallelu
Ha – lle – lu – jah
Amen
Amen

If you believe shout hallelu,
Ha – lle – lu – jah
Amen
Amen

Kuronbe!
Mo fe ko ma tesinapot
O jabo se ko fo
Won fe ko shubu kojo
Emi shine shine bobo

Kuronbe!
Mo fe ko ma tesinapot
O jabo se ko fo
Won fe ko shubu kojo
Emi shine shine bobo

Se, I give God the glory, give God the glory.
When I no geti se, nobody know me
Mo Jagun mo bori, Iya gbogbo yin
Orin mi lo gbo ni ladugbo yin

Who God don bless, dem a curse o
I go dey rise to the top o
U no fit vex for God o
Alaye just adjust o

Who God don bless, dem a curse o
I go dey rise to the top o
U no fit vex for God o
Alaye just adjust o

Everyday I am getting bigger
Na me get client, na me still be picker
Shouting Hallelujah

If you believe shout hallelu
Ha – lle – lu – jah
Amen
Amen

If you believe shout hallelu,
Ha – lle – lu – jah
Amen
Amen

RELATED POST:   Pixey – Come Around (Sunny Day) Lyrics

Kuronbe!
Mo fe ko ma tesinapot
O jabo se ko fo
Won fe ko shubu kojo
Emi shine shine bobo

Kuronbe!
Mo fe ko ma tesinapot
O jabo se ko fo
Won fe ko shubu kojo
Emi shine shine bobo

(If you believe shout Hallelu)

Kuronbe!
Mo fe ko ma tesinapot
O jabo se ko fo
Won fe ko shubu kojo
Emi shine shine bobo

(If you believe shout Hallelu)

Kuronbe!
Mo fe ko ma tesinapot
O jabo se ko fo
Won fe ko shubu kojo
Emi shine shine bobo

If you believe shout hallelu
Ha – lle – lu – jah
Amen
Amen

If you believe shout hallelu,
Ha – lle – lu – jah
Amen
Amen