Again Lyrics By Meeza
Girl I Dey wish for your body o
Give you everything you need
Girl, I f*ck with you heavy
Say dem no reach you any
Omotena what’s the level ahh
Kilon happen
Tell me what you’ve been up to
My mumu never do?
Yeh ha je n de be
Moni komasun dide
Me no fit to use you play
Chop you like agbalumo again o
Yeh ha je n de be
Moni komasun dide
Me no fit to use you play
Chop you like agbalumo again o
Again o again o again o
Chop you like agbalumo again o
Again o again o again o
Chop you like agbalumo again o
Body wey Dey house arrest o
Body make me loose my breath o
Me no fit to ever ever let go of you
Cardiac arrest
Olorun maje o
But omoge you are blessed
For my head gurl Na you be the next
I want more …. No Dey settle me for less
Stop the doubting forget o
Yeh ha je n de be
Moni komasun dide
Me no fit to use you play
Chop you like agbalumo again o
Yeh ha je n de be
Moni komasun dide
Me no fit to use you play
Chop you like agbalumo again o
Again o again o again o
Again o ! Chop you like agbalumo again o
Again o again o again o
Again o ! Chop you like agbalumo again o
Leave a Reply