Stop Nonsense Lyrics By Majeeed
Na money dey stop nonsense
Majeeed baby
You wan hear gbedu
I ready for enjoyment
Omo me I no like suffer
If I just get small kpa ooh
Na to order hot eba oh
Na money be my only friend
Omo me I no get lover oh
If I just get small kpa oh
Na to order hot eba oh
Tell me wetin dey stop nonsense oh
Na money dey stop nonsense
Money money money money money money money money money money yeh eeh
Na money dey stop nonsense
Tell me wetin dey stop nonsense oh
Na money dey stop nonsense
Money money money money money money money money money money yeh eeh
Na money dey stop nonsense
…
When you get the money
Spend the money jor
Jaye ori ye lo
Top boy no dey dull
Nor nor nor nor nor
People wey get this money
Balling dey for their body
24/7 no dulling
Aye ka ye lanje
I ready for enjoyment
Omo me I no like suffer
If I just get small kpa ooh
Na to order hot eba oh
Na money be my only friend
Omo me I no get lover oh
If I just get small kpa oh
Na to order hot eba oh
Tell me wetin dey stop nonsense oh
Na money dey stop nonsense
Money money money money money money money money money money yeh eeh
Na money dey stop nonsense
Only money oh, omo only money oh
Na money dey stop nonsense
Money money money money money money money money money money yeh eeh
Na money dey stop nonsense
When you make money, you go know say money is sweet.
Leave a Reply